You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Xenophobia: ‘I escape with notin from South Africa
Published
Di second set of Nigerians wey chose to return to dia kontri from South Africa don land for Lagos.
Di 314 returnees wey take off from Johannesburg around 3:00 pm arrive for di Murtala Muhammed International Airport around 7:20 pm.
One of di returnees tell BBC say im lose im shop and everything to di xenophobic attacks for South Africa.