You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Obinna AKA MC Tagwaye di man wey dey copy Nigerian president, Muhammadu Buhari.
Published
Obinna Simon, wey im stage name na MC Tagwaye dey make pipo for Naija plus even pipo for yonder dey laff wella as im dey copy Nigerian president, Muhammadu Buhari.
Him follow BBC Pidgin tok ontop how di character take carry am meet wit President Buhari and how pipo take dey treat am as if him na presido true true.
Hear im tori and how e take start.
Producers: Dan Ikpoyi, Usifo Omozokpea and Dooshima Abu