You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
'I dey proud to be woman brick layer'
Published
Bricklayer work na business wey na almost only men full for inside.
And dat na why pipo dey shock well-well when dem see woman dey do di work.
Uche na female bricklayer wey lose her husband and her seven pikin dem.
She dey use di work to take care of fifteen pipo wey dey live with her.
Story by: Nnamdi Agbanelo, Chioma Obianinwa