You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Coronavirus: Hairdresser use internet to make money for lockdown
Published
Internet dey almost burst with hair memes of pipo wey hair don dey look like craze pesin own.
For now pipo no fit enta saloon to do dia hair and e dey fear plenti pipo wey get natural hair.
Chibuzor na dancer wey dey get online tips from im hairdresser, Ada on how to take care of im dada for lockdown.
Video producers: Grace Ekpu and Gloria Achieng