You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Coronavirus lockdown: Nigeria rapper Falz take us behind di scene of im stay at home life
Published
Nigerian rapper, actor and social commentator Falz 'the bahd guy' na di special guest ontop BBC What's New?
Falz invite BBC to see how im dey take do im tin - and how im lockdown life be inside Lagos, Nigeria.
E go surprise you wetin im show us.