You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Feminism: 'Before, I bin dey call myself feminist' - Solomon Buchi
Published
Solomon Buchi wey plenti pipo know for social media as feminist, don comot to say e no wan make pipo dey call am feminist again.
E dey always support and advocate for women mata through im social media posts, events, videos and podcasts.
Buchi tok to BBC Pidgin about im decision and im fight for gender equality
Video: Sarah Tiamiyu