You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Onem Tyna Miracle: Bayelsa councillor wey construct bridge for her community
Published
For dis interview with BBC Pidgin, Bayelsa local goment councillor Meet Onem Tyna Miracle, tok why she use her car allocation money to build bridge for her community.
Di councillor wey say pipo bin dey underate say her action don make many pipo happy.