You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Khadija Okunnu-Lamidi: 'I no dey tink of anytin oda dan victory'
Published
Meet di 38-year-old woman, Khadijah Okunnu-Lamidi, wey wan become di president of Nigeria for 2023.
She follow BBC Pidgin tok about who she be, her ambition, her relationship with APC national leader Ahmed Bola Tinubu and oda tins.