You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
IPOB: Nigerian ‘media warriors’ call for killings on social media over Biafra
Published
BBC chook eye inside one network of Nigerian separatists outside di kontri wey dey online dey ginger pipo to commit violent acts and attacks.