You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Dis seven month-old pikin survive earthquake for Italy
Published
After the earthquake wey happen on Tuesday for Ischia island wey two people die and many others wound inside, people wey dey quench fire don rescue one seven month-old pikin from under buildings wey collapse.