You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Coronavirus tips: Hot weather fit kpai Covid-19?
Published
You fit don hear say to stand for hot sun or hot weather fit kill di coronavirus. Cancel dat kain thinking.
DI World Health Organisation don tok say even if you put yourself for sun, e no fit prevent coronavirus. You fit still catch coronavirus even if di sun hot like fire.
Just watch dis video and remember to wash your hands and stay safe.
Producers: Damilola Banjo, Sarah Tiamiyu, Abdulmalik Fahd, Grace Ekpu