You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Lebanon domestic workers: Regina narrate her experience
Published
Producer: Helen Oyibo
In search of green pastures, Regina pack up her shoe business afta tins become hard for her for Badagry, Lagos, South West Nigeria to go work for Lebanon.
But she say Wetin her eye see for Di house girl work her agent bin promise her for Lebanon na something she no ever bargain for.
Video: Gift Ufuoma