You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
US Election result 2020: Voters speak on wetin e mean for dem and expectations
Published
Some voters for Compton, Los Angeles tell BBC Pidgin dia voting experience and wetin di election mean for dem.