You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.

Carry me go di main website

Police use tear gas chase protesters for Lekki as Nigerians mark 2nd anniversary of #EndSars protest

Youths for 2020 bin carry waka enta streets across di kontri to protest police brutality and call for di scrap of di Special Anti-robbery Squad, aka SARS.

Live Coverage

  1. Subsidy don return? Wetin govment tok, how Nigerians react and all you suppose know

  2. 'We pay ransom in dollars to free our children' - Parents of kidnapped prospective corps members tell BBC

  3. How three children from same family kpai as water carry dem away for Abuja

  4. Twenty kidnapped prospective corps members regain freedom - Police confam

  5. Why Ghana formally apply to join BRICS – Wetin dem stand to gain?

  6. Kenya Airways confam say passenger die for dia flight from Nairobi to Lagos as oda passengers narrate wetin happun

  7. 'Living wit vaginal agenesis no mean say your life dey ova' - Ghanaian lady dey use her story advocate for odas

  8. Over 103 million names for voters register as e remain 100 days to general election - Inec

  9. 'I win di 2023 election' - Peter Obi

  10. Nigerian Air Force release names of crew members and passengers wey die for Ondo State plane crash

  11. Tinubu declare three-day mourning for victims of Nigeria military aircraft crash

  12. Latest on prospective corps members wey armed men kidnap for Imo State

  13. Why France shutdown about 500 schools for di kontri

  14. Di children of Nigerian politicians wey dey contest 2027 elections

  15. 'Our children no fit go school and we no fit comot for house' - Resident cry out ova Anambra communities kasala

  16. ‘South Africa too hot, I dey cry for our brothers’

  17. Wetin be Zamzam water and wia e come from?

  18. 'Most of our pipo don kpai' - Nigerians wey return from South Africa share dia experiences

  19. Family, friends and fans say bye-bye to Olu Jacobs as dem bury ogbonge actor

  20. South Africa issue deadline to end green ID booklet wey go address illegal immigration