You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.

Carry me go di main website

Authorities warn against flying foreign flags by Nigerian protesters

Protest today in Nigeria: Planned protest by Nigerians set to continue into day five

Summary

  • Nigerians still dey streets on Day five of di protests across di kontri
  • President Bola Tinubu asks protesters to suspend protests and create room for dialogue
  • Plateau State goment impose 24-hour curfew for Jos/Bukuru metropolis

Live Coverage

Helen Oyibo, Faith Oshoko

Una good morning!

Welcome to our live coverage of di protests across Nigeria.

Today na Day 5 and some protesters don promise to go back to di streets to continue di protests.

Una welcome!