You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.

Carry me go di main website

Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. Inec say dem go investigate as Nigerians raise alarm ova alleged AI-generated images of voters ontop dia website

  2. Tinubu, Atiku clash ova who create hunger and poverty for Nigeria

  3. Inec violate electoral law as dem neva publish voters register ontop dia website ahead of 2027 election?

  4. Ibrahim Traore junta govment bring back death penalty for high crimes in Burkina Faso

  5. 'I wan clear my name' - Ghana headmaster withdraw from election afta alleged sexual abuse of school girls

  6. Wia major Nigeria presidential candidates stand on petrol subsidy

  7. Tinubu appoint six new top Inec officials

  8. Nigeria govment tok wetin go happun afta 30 days of NNPC fuel price discount

  9. All you need to know about new Suicide (Prevention) Bill Nigeria senate dey consider

  10. Wike, Soludo, Adeleke and Amosun make list of APC presidential campaign council - who else dey?

  11. Why pipo dey para about party activist wey Ghana President Mahama appoint to kontri electoral commission?

  12. Wetin to know as former DR Congo President Joseph Kabila bicom leader of new rebel movement

  13. Why court strike out Nigerian govment criminal charges against 'fake' agency DG Adeniyi Adeyemi

  14. Why Isa Patanmi, Adebutu and odas dey miss from Inec governorship candidates list

  15. Why dem love and hate Zimbabwe tycoon Wicknell Chivayo for Africa

  16. Why Ghana formally apply to join BRICS – Wetin dem stand to gain?

  17. Over 103 million names for voters register as e remain 100 days to general election - Inec

  18. 'I win di 2023 election' - Peter Obi

  19. Di children of Nigerian politicians wey dey contest 2027 elections

  20. Why Ethiopia and Eritrea cut diplomatic ties and wetin fit happun next