You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
CAF Champions League: Lobi Stars, Al Ahly win, Pirates and Sundown lose
Published
Di reigning Nigeria league champions Lobi Stars win dia match 2 - 0 today against Les Mimosas although dem no qualify again for di 2019 CAF Champions League.
Lobi Stars play for home against ASEC Mimosas on Saturday 16 March for di Nnamdi Azikiwe Stadium, Enugu.
For di eight matches wey dem play today for di last group stage matches, some surprise result see South African teams Mamelodi Sundowns and Orlando Pirates lose dia match.
More to come on dis tori...
Today results
- FC Platinum 1 - 2 ES Tunis
- Club Africain 1 - 0 Ismaily
- TP Mazembe 2 - 0 CS Constantine
- Al Ahly 3 - 0 Saoura
- Horoya 2 - 1 Orlando Pirates
- Lobi Stars 2 - 0 ASEC Mimosas
- Simba 2 - 1 Vita Club
- Wydad Casablanca 1 - 0 Mamelodi Sundowns