You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Uterus Didelphys: Elizabeth Amoaa say 'e take 15 scans, 20 years medication to find out'
Published
Elizabeth Amoaa discover say she get double womb, two vaginas and cervix afta 32 years of her life.
Madam Amoaa tell BBC Pidgin say e take 15 scans, 20 years medication to find out her condition - Uterus Didelphys.
She say doctors after her MRI scan reveal give am say dem born am wit two wombs, two cervix, den two vaginas.
Video by: Favour Nunoo