You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Black Panther quiz: Which character you be?
Published
Di first Marvel superhero film wey na black actors be di main characters don get plenty 'una do well' and people dey reason say e go set box office record. People hail di way di film take rep black culture and black actors for Hollywood.