You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Nigeria senator Shehu Sani say make Kanye West come learn slave history
Published
Read am in 1 mins
Nigerian senator Shehu Sani don invite Kanye West to Nigeria make dem teach am about slavery.
Na on Tuesday, Kanye West tok say for interview say for black pipo to stay for inside slavery for 400 years na dia choice.
Senator Sani say im go carry Mr West go different slave routes and camps for Nigeria so e go learn how slave trade happen.