You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Political party must reduce nomination forms money to epp young pipo
Published
Nigerian presidential aspirant Donald Duke believe say if young pipo must contest election den elders like am suppose encourage dem by reducing cost of evritin for party politics.
Di country main opposition party PDP bin announce 12 million Naira (about $44,000) as cost of
expression of interest form to contest 2019 presidential election for dia party.
See di reply wey 57 year old Duke give im party for dis video.