You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
'My Transition Hours' fake copy don land market two days afta Goodluck Jonathan book launch
Published
Read am in 1 mins
Two days afta former Nigeria presido Goodluck Jonathan launch im book 'My Transition Hours', di fake one don land.
Di book na about di former presido time for office, and im also torchlight some serious issues like Chibok girls, fuel subsidy and corruption inside.
Inside tweet ontop social media na im di former presido hala di mata.
Some Nigerians too open mouth about how dem feel ontop di mata.