You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
2019 Budget: President Muhammadu Buhari don sign di kontri spend money plan
Published
President Muhammadu Buhari don sign 2019 spend money plan alias budget into law.
Dis one mean say na di beginning of 2019 financial calendar for di konri.
Oga Buhari bin propose N8.83 trillion but National Assembly increase am to N8.91 trillion.