You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Supreme Court go deliver Kano judgement on 20 January
Published
Supreme Court announce say dem go pass judgement for di case of Abba Kabir Yusuf vs Independent National Electoral Commission plus two oda appeals on Monday 20 January 2020.
Di panel of judges fix di date afta Peoples Democratic Party govnorship candidate Abba Kabir Yusuf lawyers present dia argument.
Kano State govrrnorship Election Petition Tribunal and Court of Appeal don first dismiss im case.