You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah
Published
Meet Elizabeth Yamoah, di 57 years old grandmother wey go back to school to achieve her nursing dreams.
She enrol herself in school in 2017 plus her grandchildren.
Her story inspire thousands of pipo ontop de internet for her achievement.
Video: Favour Nunoo