Ova 200 South Sudan sojas die for training - VP

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

  1. Protesters for South Africa ask illegal migrants to leave as recent attacks lead to death of two Nigerians

  2. Suspected gunman for White House Correspondents dinner dey charged wit attempting to assassinate US President Donald Trump

  3. Who be Obafemi Hamzat wey Sanwo-Olu 'anoint' to be next Lagos State govnor

  4. IS claim responsibility for Adamawa attack wey kill 29 pipo

  5. 'No allow concerns for illegal migration lead to hatred for fellow Africans' - Cyril Ramaphosa

  6. Ghanaians lament power crisis, black out wey dey affect pipo and businesses

  7. Gunman fire shots for White House Correspondents Dinner wey Trump and wife bin dey attend

  8. Scientists uncover lasting damage for children brains - na malaria cause am?

  9. 'If acting bin no work out, I for dey Canada' - Tobi Bakre

  10. Nigeria warn citizens for South Africa as fresh anti-foreigners protests dey ginger

  11. All di charges against ex-Kaduna State govnor Nasir El-Rufai

  12. Nigerian military inaugurate general court martial to try 36 serving personnel ova alleged coup plot to overthrow Tinubu

  13. Yamal, Ekitike, Guler and odas wey be doubt for 2026 World Cup afta dia injury

  14. 'Ready to pay more' - Authorities warn of flight price hike sake of increase in cost of Jet A1 fuel

  15. Trump extend Israel-Lebanon ceasefire by three weeks but say e no go rush Iran deal

  16. Why OPM General Overseer suspend di marriage of im autistic children

  17. New Ghana coach Carlos Queiroz tok about team selection, pressure, risk and oda tins ahead of 2026 World Cup

  18. Tinubu ministers, appointees wey don resign ahead of 2027 general elections

  19. Death sentence, life imprisonment - wetin go happun if court find alleged coup plotters guilty

  20. Wetin you need to know about environmental sanitation for Lagos wey dey return