Royal Family gather for Balmoral amid concerns for Queen health

Live updates from across Nigeria, Africa and di world.

Live Coverage

Daniel Semeniworima and Jelilat Olawale

  1. Death toll for Venezuela earthquakes rise to 920 as Venezuelans try to reach missing relatives

  2. 'E too late for anyone to try use judiciary to narrow Nigeria multi-party democratic space' - NDC challenge ruling wey nullify registration

  3. 'To start akara business no cost plenty money' - Nigerians dey divided ova First Lady Remi Tinubu comments

  4. State Police go be di solution to Nigeria insecurity wahala?

  5. How two buildings collapse for Lagos and Rivers states within 24 hours trap and kpai pipo

  6. South Africa, Ivory Coast and kontris wey don qualify for Round of 32 of 2026 World Cup

  7. How State Police go work for Nigeria

  8. Wetin be di role of govnors, how state police go take work for Nigeria

  9. Families of Kenya Gen Z protest victims gather outside parliament despite heavy police deployment for Nairobi

  10. How third-placed teams go qualify for knockout stage for 2026 World Cup

  11. Second batch of Nigerians return from South Africa ahead of June 30 anti-immigration protest

  12. Anti-migrant protesters say June 30 deadline for migrants to comot for South Africa still stand

  13. Nigerian Senate pass bill to establish state police

  14. Sowore go remain for prison as court fix date for ruling on bench warrant

  15. NDLEA bust anoda multi-billion naira meth lab for Nigeria, gbab Mexicans and Nigerians

  16. Police react to tori say bandits relocate kidnapped victims from Oyo to Kaduna, as Makinde declare curfew

  17. 'Dem say dem go do house to house search' - Nigerians cry out ahead of June 30 for migrants to comot for South Africa

  18. Ghana hold England to scoreless draw for World Cup Group L game

  19. Zambia ex-president family win latest legal battle to bury am for South Africa one year afta e kpai

  20. Why UK dey always change dia prime ministers?