Inec postpone Enugu East senatorial election

Di independent national electoral commission (INEC) say a total over six million pipo never collect dia permanent voters card two days to di Nigeria presidential and national assembly.

Live Coverage

Victor Ezeama and Jelilat Olawale

  1. FCTA revoke land of Buhari Foundation, Akume, Okorocha, Dino Melaye, odas sake of CofO debt

  2. Five key tins from Nigeria 2025 budget wey Tinubu present to National Assembly

  3. John Mahama set up five-member team for Operation Recover All Loot to get Ghana stolen money

  4. 'We tink say na ball' - di bombs wey kill and damage innocent children

  5. Four times Badenoch tok about Nigeria since she become Conservative Party leader

  6. Supreme Court change am for man wey want make dem comot Tinubu from office

  7. MPs for South Korea vote to impeach president Yoon

  8. All corruption charges against former Kogi State govnor Yahaya Bello as court grant am 500 million naira bail

  9. Emmanuel Macron name new France prime minister to end political instability

  10. Senate order probe into FCT demolitions, to invite Wike afta Ireti Kingibe chook mouth for im mata

  11. 'I no be PR for Nigeria' - Kemi Badenoch reply to criticism from Vice President Shettima

  12. Wetin dey behind Ghana post-election kasala?

  13. Wat next for Ghana new president John Mahama

  14. Region by region breakdown of Ghana 2024 presidential election results

  15. How Ghana ruling party fall, lose 2024 election to opposition

  16. Actor John Dumelo win MP seat for Ghana election

  17. South Korean president survive impeachment vote

  18. All don set as Ghanaians ready to vote new president

  19. How much e cost to do, win election for Ghana?

  20. 800,000 naira annual income earners no go pay tax for Tinubu proposed reforms, odas wey go pay and how much