'Woman wey carry Ebola enta Nigeria dey tok now' - Pate

Wetin we call dis Video, Nigeria minister of health give update on Ebola virus patient
'Woman wey carry Ebola enta Nigeria dey tok now' - Pate
Published

Nigeria minister of health Prof. Muhammad Ali Pate don give update ontop di single confirmed case of Ebola virus patient wey dey hospital.